Home » Music

T I Blaze – Sometimes

T I Blaze Sometimes

Enjoy T I Blaze – Sometimes Audio/MP3 Free Download on Exclusivebase.com.ng

Fast Rising Talented singer & songwriter, T I Blaze Come through with brand new Antiseptic single titled Sometimes.

Stream & Enjoy Lyrics Sometimes by T I Blaze Below;

Listen & Download

DOWNLOAD MP3

Download Mp3 T I Blaze – Sometimes Lyrics Songs

Everyday manna’v knocking .,.
Everytime manna’v been working …
Still grinding wan tire me …
But I no fit quit hustle for maami…

Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling is different Aimoye shenking but no loose guarding loru loru lafin boshe..

why life con hard ?
And man no wan to do bad…
cos I no wan suffer later …
Na everytime I dey sad

Bashey n Shey dating ,lanshey military…
Excessive bombing kato ri maga,Ta gboriduro…
So me I went faraway…
Mummy mi n be nile ooo…
They said I have gone astray …
Nigba tori Jombo Timo wey
When no one to ginger me
I ginger myself…
I woke myself then I said to myself…
Boy Blaze remember what mama said …
Sooner or later them go hear my cassette
For their radio…all this fine girls dema redi oo
Dem go dey call me baby ooo
Ogun leri eshi mari mariwo…
So ema pariwo

Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling is different Aimoye shenking but no loose guarding loru lafin boshe..

why is life com hard ?
And man no wan to do bad…
cos I no wan suffer later …
Na everytime I dey sad

Person wey no suffer no fit relate
Eni to shubu na shima diide
After sinning man pray for grace …
Make another man no go take my place …
Ahh ahn ahn manna Don Dee many things
But I gats keep my things I keep my feelings
Small boy big big thinking’s
Bawo nigun Shey pari…
Everytime no stressing
Day by day nah blessing
Day by day nah ??
Man have been through lessons *2
Man have been through a lot.

What do you think about this song?We want to hear from you all. Drop your comments

About Exclusivebase 4193 Articles
Sheynex is an Upcoming Philosopher, An Editor, News Writer, and Content Creator at Exclusivebase.com.ng. 🌠 Call/Whatsapp: 08076938557

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.